in

Ethiopia town of Hossana kpai at least 400 dogs ova deaths of three children

Pipo for Ethiopia town of Hossana don kpai at least 400 dogs afta series of deadly dog bites mount di area.

Di residents and officials of Hossana town for Central Ethiopia region say di killings bin start afta three children kpai from rabies-related complications.

Tori from eyewitnesses tok say neighbourhood representatives bin tell residents say dem need to kill dia dogs, weda dem don get vaccination or not.

Owners bin dey forced to use rope take strangle di dogs or beat dem till dem kpai.

Dem tell pipo wey no gree to kpai dia dogs say dem go chop fines wey reach 50,000 Birr ($300) and dem even fit arrest dem join.

One of di residents bin tell di BBC on condition say dem no go name am, say di killings bin start afta two siblings bin die due to dog bites..See the video & full news here. Thank you and God bless.

👉 To get and read our articles fast, follow us on Telegram Channel & Whatsapp Channel now.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

BREAKING: ‘Purely 419’ – Wike, Turaki PDP Factions Clash Over INEC Forms, Candidates’ Lists

BREAKING NEWS: Finally US Withdraws Troops from Nigeria After Counterterrorism Operation